letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de enjoyment - yemi alade

Loading...

[verse 1]
in the mood to jaiye o
i no go k!ll myself iro nla nla
wahala no dey finish ah eh
i go happy myself na na na

[pre-chorus]
ready to go low low
ready to bo s’agbo
life na yo lo lo
life na yo lo lo
mo fe
mo fe ki everybody pade mi on the floor
no dey worry at all

[chorus]
enjoyment
enjoyment no be for small pikin o
sho ye
shey you carry for pocket
enjoyment no be for small pikin o
sho ye
i want to party some omo
e le le le
oga deejay give me some more
e le le le
bottle after bottle omo
e le le le
oga barman ye m some more
e le le le
eh eh eh
[verse 2]
ac for the corner
which time you go come hala
my friends, your friends
tonight we go do one dance
no go k!lli us no
anything you want order
wine dey ?? sachet ati squardi dey

[pre-chorus]
ready to go low low
ready to bo s’agbo
life na yo lo lo
life na o lo lo
ready to go low low
ready to bo s’agbo
life na yo lo lo
life na o lo lo
mo fe
mo fe ki everybody pade mi on the floor
no dey worry at all

[chorus]
enjoyment
enjoyment no be for small pikin o
sho ye
shey you carry for pocket
enjoyment no be for small pikin o
sho ye
i want to party some omo
e le le le
oga deejay give me some more
e le le le
bottle after bottle omo
e le le le
[outro]
enjoyment
enjoyment
enjoyment

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...