letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de return of pablo - tony smaw

Loading...

show me love today no love tomorrow
i will find a way to minimize ma sorrow
if i die, i’ll levitate to the sky
verse

n-body knows tomorrow n-body knows today too
if people knew tomorrow, n-body go like to go school
de people wey dey teach u don’t even do what they teach u
the way dat life go play you, like e dey play six me ludu
living hand to mouth you no even go fi do susu
dey only want your votes, even if they must deceive you
dey make u touch ur toes so de devil fi to beat u
)mo ntie wo kasa oo 3no nti na aba saa
dem no dey see ur tears, to even lend you a tissue
some people no dey work everyday lord i need u
i no dey see sweat wani help wey make i give you?
someone dey clear in throat, am sorry if i diss u
if i no muster courage propose to the girl am into
how i fi tell the kids stories of places i’ve been to
u wanna stay behind then a crippled man will lead u
i no dey talk ma mind merhn am tryna clear an issue
but i know n-body go ask me say wat do we do
i can hear your thoughts and i don’t believe you
you pray for open doors but ibi greed dey lead you
i no dey need applause, later u go do me juju
i no dey fear ur gods, i no dey fear your voodoo
already know your source and i set a trap for u too

so if you fall inside, don’t ask me merhn how could you
you already know ma answer,merhn i told u
today i feel alive cos i prayed in the night
am here wid a fist , and u pursue wid a knife
gave ma mama a kiss , and i left for the fight
make u no dey miss me , pray i come back alive
make u jx dey wish say i come wid a prize
or some salt and some oil and a bag of rice
something we can eat , a way we can survive
first u get the money,and then u get the power
and then u get the girls coming to you every hour
when u buy a car, easy to take off a bra
you think i dey lie, u no dey live in accra
i survived religion u still worshipping ra
i come from a region we think we in a bar
we claim we independent, we claim we’ve really come far
unaware we in prison, unaware of the bars
smoking plants drinking wine and turning the cups
the day that i die, throw balloons in da sky
and sing for me this song, i believe i can fly

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...