letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ghandi - ghandi

Loading...

(dance and whine girl k!lly pesin, ladies on the floor wan shack hennesy)
who be that girl for the other side
wey dey get big mouth
wey dey like to fire(fire)
say her father na big boy, big boy general
oya command your army
giddem the lamba (lamba)

when i give them the first command
or the second one
all the girl dem go feel the sound
to the party jam

chorus
me say who got the keys to the beamer (ghandi)
who got girls with the figure (ghandi)
who don dey spend all the dollar(ghandi)
sweetboy sweet like fanta yea

verse
oya now
who am i,that guy
that guy wey dey like to dey get down
calm down, babygirl calm down
see the beat is on when you burst whine
said tasha oya wambi
other girls but na you wey i dey fancy
real n-gg- i’mma tell that i got this
f-ck boy can’t f-ck with ghandi
let n-body spoil the fun
comot the slips for the run
fyn boy looking so
see a fyn boy looking so eh eh eh

who be that girl for the other side wey dey get big mouth
wey dey like to fire
say her father na big boy , big boy general
oya command your army giddem the lamba(lamba)

when i giddem the first command
or the second one
all the girl dem go feel the sound
to the party jam

choruse
me say who got keys to the beamer (ghandi)
who got girls with the figure (ghandi)
who don dey spend all the dollar (ghandi)
sweetboy sweet like fanta yea

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...