letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ashawo - fireboy dml

Loading...

[verse 1]
mutumina
wetin dey prah?
wetin dey sup oh?
i want to yarn
you too dey prah
you too dey form
shey make i chop oh before e sha

[chorus]
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry
and if you cheat on me, no worry
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry
and if you cheat on me, no worry
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry yeah
[verse 2]
i apologize say i do anything for your back, baby
when i no dey mad, i go shaperly go and come back ehn
no be my fault say i famous oh
make i no cast for lagos oh
if the girls e dey call my name i go gbe body oh
ah ah ah

[chorus]
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry
and if you cheat on mе, no worry
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry
and if you chеat on me, no worry
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry yeah

[verse 3]
wetin i dey find for fatima wey my shima no get?
wetin i dey find for amaka wey my shima no get?
no be my fault say i famous oh
make i no cast for lagos oh
if the girls e dey call my name i go gbe body oh
ah ah ah
[chorus]
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry
and if you cheat on me, no worry
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry
and if you cheat on me, no worry
no be my fault oh na shayo
na all of us be ashawo
if i cheat on you, i’m sorry yeah

[outro]
na shayo oh
na ashawo oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...