letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ku lo sa (mixed) - oxlade

Loading...

[intro]
baby come

[chorus]
ku lo sa
omo i want make we dey (ku lo sa)
girl i wan make you (ku lo sa)
i for like make you (pull over)
oh, no, no, no, no (ku lo sa, oh)
omo i want make we dey (ku lo sa)
girl i wan make you (ku lo sa)
and i for like make you (pull over)
ku lo sa
[verse 2]
shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)
and me i understand say your dad no like me rara (me rara)
see me i want make you know say me dey for you guarra’ (guarantee, oh)
and if na the price be that, i for like to see yawa (see yawa)

[bridge]
i never trade you for nothing
this love will make me dey champ i see
without you i no fit do nothing
abeg telling me wetin suppin gaan, ‘uppin gaan
i never trade you for nothing
this love will make me dey stunting
without you i no fit do nothing
omoge telling me what’s suppin gaan

[chorus]
ku lo sa
omo i want make we dey (ku lo sa)
girl i wan make you (ku lo sa)
i for like make you (pull over)
no, no, no, no (ku lo sa, oh)
omo i want make we dey (ku lo sa)
girl i wan make you (ku lo sa)
and i for like make you (pull over)
[outro: rihanna]
yayo, yayo
mula-la
yayo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...