letra de fada - zlatan
[verse 1: zlatan]
your mama say make you no dey follow me again
i’m not i’m not
your papa say if he catch me he go cut my head
na why i no come your domot o
baby me the love you give me sweet me
adaobi i want to take you all around the world
sisi mi oya farabale mu ijo o
i no wan know but i must meet your fada today
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 2: phyno]
nwa ada nwa ada you be my one and only o
oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
asa ne nunu
e fe obula echolu i go me nu nu
tell your fada si ya che nu nu
maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
i wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo
cos n0body fit to stop the love i have for you ??
nwa che kwe ne be
see i get money money ogologo
it’s looking for me a nu m a call away
gi ka na ache bekelebe iyo
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 3: flavour]
asa nwa baby you be my priority for life
i want to see your fada
mu na umu nna mu na bia to do something for your head o
we wan tv to see your fada
today today not tomorrow
we get money
we no dey borrow
ngwa bia nu kwado be nu
a yin na bia ehh
e ma na efe ge me
when we see your fada
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
letras aleatórias
- the gift portugal › letra de aeternium - the gift (portugal)
- king eneme x a3a › letra de faccio soldi - king €n€m¡€$ x a3a
- one eyed matt › letra de a song about the water - one eyed matt
- poty › letra de percepção - poty
- the sidekicks › letra de the whale and jonah - the sidekicks
- czar › letra de камон (come on) - czar
- settle your scores › letra de dead man stalking - settle your scores
- eternal falls › letra de рядом (close to you) - eternal falls
- brooke hogan › letra de falling (solo version) - brooke hogan
- ailee gummy jung in › letra de call my name - ailee, gummy, jung in