letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de hush - zhus jdo

Loading...

[intro]
get money
buy bentley
like hushpuppi
na this kind life, federal government
nor want make we dey live
zeusss

[verse]
get the money, build an estate
shutdown third mainland bridge
man ah need to learn how to skate
stuck in traffic, use a jet to escape
the money go foreign, efcc nor go fit investigate
owo mi da, money nor dey too much for account
take a look at the jar, one of it can buy all your cars
shey wan be dey brag, now you don see boys wey thеir money too large
calm down, baby must crawl beforе e waka
give dem

[chorus]
show your working, show your working
show your working, no need for all this talking
(x2)

[verse 2]
breakfast, lunch and dinner, 3 different countries (like hushpuppi)
buy a lambo, use a plane to transport it (just like joey)
e go pain all those girls wey leave us follow 07 camry (e pain them)
sweet victory, they didn’t expect it
you wey be dey laugh us, you think say nowadays we nor dey hear your gist (we dey hear your gist)
dem borrow you shoe and you go party go dey dance poco lee (shey you wan spoil the shoe)
baby i’m coming to pick you, but na person dey give you lift (na them dey give you lift)
you wan get money like hushpuppi
but na p-rn full your lappy (jesu)
25$ itunes card, you don run go draw tattoo (e don go draw tattoo)
always dey pocket the change when nor be you dey pay the food (suffer gree let you pay)
you dey tag nike and adidas for your fake shoe?
watchu want them to do (watchu want them to do)
yahoo yahoo nor fit bless everybody, focus on your books
[chorus]
give dem
show your working, show your working
show your working, no need for all this talking
(x2)
no need for all this talking
no need for all this talking
no need for all this talking

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...