letra de pressure - zerrydl
[intro]
zerry pon this one
bi busy
[verse 1]
i been on the road and i’m lost in thought
never lose faith, i put my trust in god
put my cell phone on do not disturb
because if you no get money, you gon’ see many insult
i know jah, jah cover me
i remember when nkechi, she pour me water ni
and she go dey call me every time i no dey pick, ooh
i never make money, tell me why i go, dey sleep, ooh
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from еach direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redеmption and save me from the pressure
[verse 2]
i dey my hustle mood, do not disturb me
same time, my girlfriend, she still disturb me
i got to concentrate, ’cause i dey chase money
’cause if the oppression come e no go funny
how do i pay? cash app to wallet
trade by vendor and trade my money i collect
but they still dey discuss money full your pocket
enemies be like snake inside toilet
lost a lot, i never lost my faith
dem be try take my place, but i remain zerrydl
how you wan take feel like when people
wey you call your friends, they pluck your feathers, take dey scratch ear
when i fall, i find my way up
i’ve never been sober, only style when i’m in my place
now i put a smile on my family face
i finally know how they money dey taste
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
[outro]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
letras aleatórias
- geovanna fleur › letra de that's just what you asked me to do (christmas cowboy version) - geovanna fleur
- lagoinha one › letra de vencedor - lagoinha one
- 高橋洋子 yoko takahashi › letra de teardrops of hope - 高橋洋子 (yoko takahashi)
- jacob collier › letra de beatsketch_#2 - what's impossible - jacob collier
- joji › letra de die for you (mixed) - joji
- cthulhu lemon › letra de angel of death - cthulhu lemon
- aquakey › letra de i love everything deluxe - aquakey
- vald › letra de echelon vv5 - vald
- chewiecatt › letra de welcome here - chewiecatt
- 2105 › letra de прожарка (не судите строго) (rant (don't judge)) - 2105