letra de miss you - zahzah
i’ve been thinking, i’ve been thinking wey my love
where my baby dey, wey i no dey see her green light
i’ve been singing, i’ve been singing oh my love
maybe when i hit the right note girl we can unite
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa
say baby make i tell you wetin dey my mind
e go pain me if i see you with another man
girl you light up my life like the rizla
oh you so d-mn fine with a charisma (ahn ahn!)
i’ve been to the north and south
girl na only you wey dey blow my mind
girl only you!
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa
letras aleatórias
- beenzino › letra de we are going to - beenzino
- juice leskinen slam › letra de midas - juice leskinen slam
- 2m x joao lima › letra de adeus [prod. 2m] - 2m x joão lima
- jesus adrian romero › letra de ¿como te lo puedo decir? (feat. ray alonso) - jesús adrián romero
- jrx › letra de invincible - jrx
- the feeling › letra de colder than december - the feeling
- kid buu › letra de i wish - kid buu
- amu de › letra de hände in den himmel - amu (de)
- wrecko › letra de who tryna stop that - wrecko
- rasel › letra de pido a dios - rasel