letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de omdd (our mumu don due) - yung roc

Loading...

oh why naija x2

hook :
dem dey form politicians
dem dey run sweet mouth, as e be dem dey for political
na our money dem dey flex ooo
dem no dey share the money reach us
our eyes don clear
we no go let dem ‘policheat’ us
policheat us

our mumu don due x8

verse 1 :
national cake wey my cut yo
you chop and clean mouth, still dey ‘h’ yo!
wetin una think say we do yall
una no send us, we dey vex yo!
promise and fail na the game naaw
shey we dey win now, abi you want more
no be this time of the year again
we dey see clear shingaa puo
36 mill in the snakes belly
na wetin we dey hear for this color telly
more lie are made on the paper daily
if e de vex you mogbono feli feli
aso rock rats turning wild cats
na wetin we dey hear on the new daily
if e dey vex you mogbono feli feli

hook :

verse 2:

ever since our independence we dey try to rise up
e be like na sleep we dey sleep, we no dey wake up
oh lord, abi na jazz dem dey do us
abi na mistake wey we do na him dey do us
abi na fore father’s curses dem dey chase us
abi na our very present shadows dem dey haunt us
god d-mn it, then why us
it’s so heartbreaking, e dey choke us
from lagos to kwara, port harcourt to abia
you mean none is credible?
benue to kogi, imo to ebonyi
d-mn it’s so critical
yall know we in a hard time
yall know it’s high time to be in prime times
make you, stand up to your vision mehn!
make we kick out all ’em bad eggs among men!

hook :

verse 3:

na for dying minute dem dey form say dem faithful
doing things like a giver who is cheerful
oh! na (f)lies full their belle
we don see these very kinda things tele tele
uh! no gimmicks, the mumu don due
no let these 50 kobo thieves fool you
no let these terrible parties use you
rise up to your feet make you use your sense too
uh from lagos to kwara, port harcourt to abia
you mean none is credible?
benue to kogi, imo to ebonyi
d-mn it’s so critical
yall know we in a hard time
yall know it’s high time to be in prime times
make you, stand up to your vision mehn!
make we pick out bad eggs from the basket!

hook. fade

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...