letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de life - youngt noni

Loading...

gprs studio
uwoo
iyeeah
ayaaaa ayaaah
sayt
iyee eh ehh
ayiaa

for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time
for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time
sey i hoped on my mom and my dad
i never knew that this life was so hard
i worked hard, and i pray and i fast
i enter hk, e no pay
wetin man go do, i try again
ayiaaahh, ouwuooo, uwwuwwee
sey its so painful
sey man dey huzzle for street
but nothing to eat
ayiaah
sеy this life e no balance at all
sеy this life e no balance at all
god, answer our prayers
we want to enjoy life
e no go bad, if we pull out together
e no go bad, if we pull out together

for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time
for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...