letra de addicted - youngt noni
intro:
track
boy wey dey sing song dada
verse 1:
sey girl my eye dan dirty
and i am feeling naughty
make we dey omoge
oya gbedi soke
make you give me something
sey my eye dan dirty
and i am feeling naughty
make we dey amaka
oya pull off naa
make you no leave me hanging
pre chorus:
cus i dan shamamanya
am addicted to you
for your sake i go turn lagbaja
make i for sing song for you
i wan be like pablo escoba
give all my money to you
make i be your nelson mandela
so i fit to fight squad for you
chorus:
am addicted
agh agh aghhhh
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh
girl am addicted
agh agh aghhhh
am addictеd to you
to you
uwoooh oh ohh
hook:
aiyaa
and if you give me your love
i no go run away yеah yeah yeah yeah
girl if you give me your heart
i go dey, i go dey, dey dey dey
and if you give me your love
i no go run away yeah yeah yeah yeah
girl if you give me your heart
i go dey, i go dey, dey dey dey
verse 2:
sey i be the phone
you be my charger
anytime you slot in
naso i dey add bar
sey me no go leave you for ann
cus you are the best thing in my life
sey you be the phone
i be your charger
anytime i slot in
i know sey you they feel am
uloma
my beamer
oya na come make we dey together
pre chorus:
see cus i dan shamamanya
am addicted to you
for your sake i go turn lagbaja
make i for sing song for you
i wan be like pablo escoba
give all my money to you
make i be your nelson mandela
so i fit to fight squad for you
chorus:
am addicted
am addicted, am addicted
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh
girl am addicted
am addicted
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh
outro:
agh agh aghhhh
youngt noni oh ohh ohhh
oya na boy wey dey sing song dada
agh agh aghhhh
saytmix
letras aleatórias
- charlie frown › letra de dxm visions (official version) - charlie frown
- le motif › letra de ça disparaît - le motif
- bonny light horseman › letra de green rocky road - bonny light horseman
- zeynep dizdar › letra de önsezi - zeynep dizdar
- massgrav › letra de tänk shellv - massgrav
- eric ethridge › letra de kiss me goodbye - eric ethridge
- evan flou › letra de эта девчонка (this girl) - evan.flou
- jst jones › letra de radio silence - jst jones
- lav ish usa › letra de u r - lav.ish (usa)
- francos pain › letra de tokyo - franco's pain