letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de bigger picture - young viki

Loading...

bigger picture lyrics
oh dibidaba
dibidaba dabadaba
ah ah eh eh ah, ah ah eh eh
time wait for n0body eh
even if i fall i go still dide
many runners waiting to get the baton
so emi gan gan o ma ni sunle
we struggling everyday just to get the mulla
if no be money matter me go see you later
i’m back again,back again and stronger
now my people go dey feel me better

all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da
eda mi jekin rire gba
ori gbemi de bi ire
eso rere mo fe lo ja loke oh

all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da
eda mi jekin rire gba
ori gbemi de bi ire
eso rere mo fe lo ja loke oh
i got lot of things on my mind about the bigger picture
no be say i dey rush but be like say time tin lo
eyin na mope aye n yi lo bi opa ibon
den say na turn by turn
then, when e go be my own turn
i wan dey sign endors-m-nt deals
i wan dey live that lifestyle wey deh my bucket lists
make this drop of money turn to river of cash
make i get that connection wey go make this hit smash
ah ah eh eh

all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da
eda mi jekin rire gba
ori gbemi de bi ire
eso rere mo fe lo ja loke oh

all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da ( young viki)
eda mi jekin rire gba (oh yea)
ori gbemi de bi ire (just call me viki o)
eso rere mo fe lo ja loke oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...