letra de currency - young jonn
[intro]
jiggy
[verse 1: young jonn]
shout out to my mummy
adura won lo n cover me
if you get a problem call god oh
if you get business holla me
everybody wanna take but n0body wanna give
omo we living inna jungle, oh no
if you get a problem call god oh (if you get a problem)
if you get business holla me
[chorus: young jonn]
normally
awon omoge wan mi normally
no even bother me
only thing i want right now is the pounds and dollar (pounds and dollar)
more money, more money
bigi money, money, currency
mae n0body bother me
only thing i want right now is the pounds and dollar
[verse 2: olamide]
awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, ę ti gba update (she ti gbo?)
tan ba lo hate, won ma suffocate
ma j’akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (oku yin)
dem angels in heaven chorusing it’s my time
it’s one of a kind and i’ve been through h-ll in this life
raised in the jungle, used to the wildlife
put a thorough project, now i’m a bad man
solder ę pęlu pain, pain pelu joy
i just wanted to be heard, sheb’emi na sha le n gbo yi
la hawla wala quwwata illa billahil aliyyil azim
now they can’t stop the boy
gbawo, gbawo, gbawo, gbawo
powo, powo, powo, powo
fawo, fawo, fawo, fawo
jawo, jawo, jawo, jawo
lawo, lawo, lawo, lawo
make e wow, wow, wow
ka won enemies mawu mawu
sod’igo bi garu garu
[chorus: young jonn]
normally
awon omoge wan mi normally
no even bother me
only thing i want right now is the pounds and dollar (pounds and dollar)
more money, more money
bigi money, money, currency
mae n0body bother me
only thing i want right now is the pounds and dollar
[verse 3: young jonn]
she’boluwa lon sho mi
many things dey happen for my city, oh na
many of my guys don ban mi
opolopo lo shi wa lęwon, oh la
no be today, no be today
i wish i know then everything i know now, sho ye?
but if you know me, you go know say i’m a very bad guy on a low, oh la
[chorus: young jonn]
normally
awon omoge wan mi normally
no even bother me
only thing i want right now is the pounds and dollar
more money, more money
bigi money, money, currency
mae n0body bother me
only thing i want right now is the pounds and dollar
[outro]
sha, jonza
sha, sha
shabalistica
letras aleatórias
- chuck duze › letra de cow chow - chuck duze
- el artefuckto › letra de no more - el artefuckto
- bankroll fresh › letra de playin wit a check - bankroll fresh
- emmy curl › letra de eurídice - emmy curl
- niki gabi › letra de we're not over - niki & gabi
- louis knight › letra de nights underneath - louis knight
- arrows in action › letra de this time - arrows in action
- morgan heritage › letra de come fly - morgan heritage
- seif_to › letra de seif_to - t3agb | سيف تي او - تعجب (prod. eskry) - seif_to
- noxiousscythe › letra de playboi carti - talk (icytwat remix) [nightcore] - noxiousscythe