letra de p square are back again - yolyboy
yoly yoly boy
ehh
some people no wan meh psquare dey
(na na na na)
some even wan make psquare craze
(yea yea yeah yeah)
now wey dem dey (hey ) na dem wey don dey craze
now wey dem dey (hey) papa god go bless and na two times bless
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem bе talkam say
psquare no go teh but now
psquare arе back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
chai
make you dey move make you no dey beef
cos even akon talkam say una don break him heart o
chai
now wey everything don dey resolve congratulations
make you dey feed your fans for life
na wetin wey una sabi
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh but now
psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
letras aleatórias
- blb › letra de 762 - blb
- bluster kong › letra de i'm leo luster, baby i'm back - bluster kong
- end of a year › letra de above ground pools - end of a year
- maddie tae › letra de waitin' on a plane - maddie & tae
- figure brawler › letra de pennywise the clown - figure & brawler
- terry callier › letra de just as long as we're in love - terry callier
- vegas jones › letra de ragazzini allo sbando - vegas jones
- krimsa hakim › letra de union parallèle - krimsa & hakim
- ella mai › letra de why you fronting? - ella mai
- elis regina › letra de doce de pimenta - elis regina