letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de in due time - yinno-c

Loading...

i no get time i no get time
how you dey mamasita
if to say i get i for give you
you know i try

and i really don’t know why
you know i really miss you die (x2)

chorus:
the sun is gonna shine, in due time
my story go change
the fans go hail my name, in due time
everything will be alright, in due time

oya follow me go (x4)

verse 1:
baby no time to waste
no time for question
abi you want innovation
i get yinnovation
slow down for me
cherie coco wine for me
no vex for me

and i really don’t know why
you know i really miss you die (x2)

chorus:
the sun is gonna shine, in due time
my story go change
the fans go hail my name, in due time
everything will be alright, in due time

oya follow me go (x4)

verse 2:
don’t call me later
you fit to lean pon me shoulder
sit pon me sofa
i no be a player
call me the love creator
no time for later

and i really don’t know why
you know i really miss you die (x2)

chorus:
the sun is gonna shine, in due time
my story go change
the fans go hail my name, in due time
everything will be alright, in due time

oya follow me go (repeat)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...