letra de let them say - yemmy smith
chorus
let them say (4ce)
verse 1
i remember when dem talk say i no go grow o/dem
talk say i dey dull o/dem say i no soji/me i dey face
my god,i dey run to my church o/pray to my
jehovah o/make he answer my prayer o
hook
my pastor say make i dey wait on the lord/i dey try
i dey wait on the lord/but the people just dey laugh
me/dem say i no soji/my pastor say make i do fast
and prayer/i dey try i dey do fast and prayer/but
the people just dey laugh me/dеm say wey your god
o/but god reply me,him say
chorus
lеt them say(if dem yab you,curve you)/let them say
(my son i go bless you)/let them say(make you just dey
serve god o)/let them say/dem fit talk say you don
kololo/dem fit talk say you don jogodo/but my god
is a good god o/he will always make you shine o/dem
fit talk say you don kololo/dem fit talk say you don
jogodo/but my god is a good god o/he will always
make you shine o
verse 2
i remember when i talk/dem dey yinmu/dem talk say
na wash,dem dey binu/dem try to underate,dem no
know say we be kings/dem try to bury us,dem no
know say we be seeds o/me i just dey pray,i no dey
look face/jejely on my lane i took my case/to jehovah
god in the high place/oju lo pesi,oluwa lo ni glory
hook
my pastor say make i wait on the lord/i dey try i dey
wait on the lord…
chorus
let them say (if dem yab you,dem curve you)/let them
say (my son i go bless you)… till fades…
letras aleatórias
- vianney › letra de je te déteste - vianney
- colton brown › letra de no love - colton brown
- days of jupiter › letra de i - days of jupiter
- shindy › letra de ice-t - shindy
- salim sulaiman kailash kher munawar masoom › letra de bismillah - salim–sulaiman, kailash kher & munawar masoom
- 22 › letra de serafin - 22
- ammo tha warchild › letra de ignant - ammo, tha warchild
- 2ne1 › letra de scream (kr ver.) - 2ne1
- k sos rams › letra de wedge - k sos & rams
- coexist › letra de 199x - coexist