letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de vibe - yemi alade

Loading...

[intro]
yeah
love me scatter, yeah

[chorus]
see i wanna boy wey go love me scatter
no dey ting, no dey wonder
gimme vibe, it’s a vibe
i want a boy wey go love me scatter
wey no go knock wen he enter
boy wey go love me like water
pretty girl wey go love me p-ss his sister
want a boy wey go love me scatter
wey no carry come but he go enter
gimme brain make i mental, yeah yeah

[verse 1]
i know you got the medicine scatter your house o
(bobo ogologo something)
keep it on the low no go loud am
(bobo ogologo something)
high like a kite sitting nite nite
cloud nine on a replay
gimme gimme cup make i deejay
mister dj, sit down pon di mic, oh

[refrain]
oya kai ogologo something
me wanna sit down pon di mic
(oya kai ogologo something)
say me wanna sit down pon di mic, oh
(oya kai ogologo something)
sit down pon di mic (bobo)
sit down pon di mic, oh
it’s a vibe
it’s a vibe, baby
tori olorun it’s a vibe
it’s a vibe ah yeah

[verse 2]
i never say come over he don dey run come
top of the cl-ss me no dey bottom
top up mi gl-ss wit coca and rum
ti ti ti call me now wanna holla
ah, i
baby, no time for the drama
nah, don’t wanna be your baby mama
ah-ah, i

[chorus]
wanna boy wey go love me scatter
wey no carry come but he go enter
it’s a vibe, it’s a vibe
me wanna a boy wey go love me scatter
wey no carry come but he enter
it’s a vibe

[refrain]
sit down pon di mic
(oya kai ogologo something)
me wanna sit down pon di mic
(oya kai ogologo something)
said me wanna sit down pon di mic, oh
(oya kai ogologo something)
sit down pon di mic bobo, sit down pon di mic, oh
see me coming out wanna holla
b-b-baby no time for the drama
nah, i don’t wanna be your baby mama
sit down pon di mic
me wanna sit down pon di mic
me wanna sit down pon di mic, oh
sit down pon di mic bobo sit down pon di mic, oh

[outro]
it’s a vibe
(bobo ogologo something)
yemi alade, oh
(bobo ogologo something)
it’s a vibe

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...