letra de kissing - yemi alade
yemi alade eh
effyzzie huhn
fliptyce beat
baby, me and you sitting on a tree k-i-s-s-i-n-g
baby, me and you ulele sitting on a tree k-i-s-s-i-n-g
because it’s saramboro
you make me feel like ayayayaya
my melody saramboro
warara waramboro
you make me feel like ayayayaya
when you smile, you open up my heart
when you walk, you open up my door
e be like say, the sun no go shine
when you are not around
you are my sunshine baby mo
baby hold my hand
let us be as one
make i be your baby baby
you go be my man
baby hold my hand, muna gige bi ebi
no need to dey drink garri
make we go dey spend money o
baby, me and you sitting on a tree k-i-s-s-i-n-g
baby, me and you ulele sitting on a tree k-i-s-s-i-n-g
because it’s saramboro
you make me feel like ayayayaya
my melody saramboro
warara waramboro
you make me feel like ayayayaya
e don tey when you catch my eye
my oyinbo pepper, my darling of life…brekete
e be like say my cup no dey full
when you are not around
you are my sunshine baby mo
baby hold my hand…hold my hand oh
let us be as one…ye ye ye ye
make i be your baby, you go be my man
baby hold my hand, muna gige bi ebi
no need to drink garri, make we go dey spend money oh
baby, me and you sitting on a tree k-i-s-s-i-n-g
baby, me and you ulele sitting on a tree k-i-s-s-i-n-g
because it’s saramboro
you make me feel like ayayayaya
my melody saramboro
warara waramboro
you make me feel like ayayayaya
ehn ehn
chai
baby mukeke oh, baby mukeke oh
baby, baby mujojo, mujojo, mujojo eh
baby mukeke oh, baby mukeke oh
baby, baby mujojo, mujojo, mujojo
because it’s saramboro
you make me feel like ayayayaya
my melody saramboro
warara waramboro
you make me feel like ayayayaya
yemi alade
effyzzie
letras aleatórias
- out of my eyes › letra de future - out of my eyes
- d masta › letra de экстази (ecstasy) - d.masta
- fresh band › letra de the woods - fresh (band)
- govana › letra de the light - govana
- teoh › letra de naturally - teoh
- once tiros › letra de solo un trago amargo - once tiros
- 6host › letra de there for me - 6host
- sasha kladbische › letra de мы идём - sasha kladbische
- hailee steinfeld › letra de champagne kids* - hailee steinfeld
- derick knox › letra de demo (snippet) - derick knox