letra de go down - yemi alade
baby go down
down… down… down… down
baby go down
down… down… down…
(baby go down… down… down)
oh lord…. (oh lord)
oh lord…….
gbabê
oh boy our chemistry fit make one cry
(cry; cry)
me can’t believe that it is you i like
(you i like)
oh boy our temperature o gbona felifeli
(felifeli)
dem dey observe our love like na teliteli
(teliteli)
i too sabi, i no sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i feeling like a “g”
you no sabi, you too sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i’m feeling like a “g”, cos….
you too gbaski omo baby, yeah!
you too set, that’s what i’m saying, now!
i don’t —– how to do this one now
oh now…….
baby go down
down… down… down… down
(me & you…)
should get down
down… down… down…
to toulouse
baby go down
down down… down down down
so wе go go down
down… down… down…
(hmmmmm, me & you ahhhhh)
oya ju s’ile (ju s’ile)
ju s’ilе (ju s’ile)
ma farabale baby show yourself
oya ko m’ole (ko m’ole)
ko m’ole (ko m’ole)
oh na na na na na
baby make we dorty dem (dorty dem)
e dorty dem (dorty dem)
ma farabale baby show yourself
dorty dem (dorty dem)
e dorty dem (dorty dem)
oh na na na naaaa na na na
i too sabi, i no sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i’m feeling like a “g”
you no sabi, you too sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i’m feeling like a “g” cos…..
you too bad, omo baby, yeah!
you too set, that’s what i’m saying… now!
i don’t —– how to do this one now
oh now…….
baby go down
down… down… down… down
(me & you)
we should get down
down… down… down
to toulouse
baby go down
down down, down down down
so we go go down
down, down, down
(hmmm me & you….)
huh lord…….
huh lord…………..
ah………. yeah!
sing, yemi alade (…mi alade)
effizy baby (effizy baby)
baby go down
down, down, down
baby go down (eh………..)
i too sabi, i no sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i’m feeling like a “g”
you no sabi, you too sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i’m feeling like a “g”
i too sabi, i no sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i’m feeling like a “g”
you no sabi, you too sabi
anyhow wey dem dey feel
buh when i am with you
i’m feeling like a “g”
baby go down
baby go down
baby go down
letras aleatórias
- luedd › letra de глазные капли (eyedrops) - £luedd
- mayday uk › letra de btc - mayday (uk)
- henry jamison › letra de annie - henry jamison
- hallway swimmers › letra de revolution - hallway swimmers
- suavaee › letra de 2 can play that game - suavaee
- kayomahwot › letra de иначе быть не может (it can't be otherwise) - kayomahwot
- the jury band › letra de feels like falling - the jury (band)
- 1800 it › letra de what you gone do - 1800 it
- marcel mouloudji › letra de l'orgue de barbarie - marcel mouloudji
- redisto › letra de yildiz gibi parla - redisto