letra de fear love - yemi alade
[hook]
say love go burst your head
and e fit to mess your mind
dem no go know what you’re going through, baby, ayayayaya
say love go burst your head
and you fit no chop for night
ginger me daddy, l’m losing this fight, ayayayaya, hmmm
[chorus]
na why i dey fear, i dey fear fear fear
fear, i dey fear fear, fear
i dey fear, i dey fear fear fear your love
na why i dey fear, i dey fear fear fear
many tears wey i shed shed shed
i dey fear, i dey fear fear fear your love
[verse]
i dey fear make you no go play with me, eh
wetin my eyes e don see
femi show me shege for this street, for this street
ọ dịkwa jim jim when you dey with me
and when you leave me na how e go be?
my eyes red, wetin dey do to me?
for this street
[chorus]
na why i dey fear, i dey fear fear fear
fear, i dey fear fear, fear
i dey fear, i dey fear fear fear your love
na why i dey fear, i dey fear fear fear
many tears wey i shed shed shed
i dey fear, i dey fear fear fear your love
[hook]
say love go burst your head
and e fit to mess your mind
dem no go know what you’re going through, baby, ayayayaya
say love go burst your head
and you fit no chop for night
ginger me daddy, l’m losing this fight, ayayayaya, hmmm
[chorus]
na why i dey fear, i dey fear fear fear
fear, i dey fear fear, fear
i dey fear, i dey fear fear fear your love
na why i dey fear, i dey fear fear fear
many tears wey i shed shed shed
i dey fear, i dey fear fear fear your love
letras aleatórias
- john eun 은희영 › letra de weak - john eun (은희영)
- eliyiah › letra de you broke my heart - eliyiah
- justhis 저스디스 › letra de do not go gentle into that good night - justhis (저스디스)
- loui2 › letra de robert - loui2
- gar greatest at rapping › letra de wooly mammoth - gar greatest at rapping
- mia gladstone › letra de talking online - mia gladstone
- a f r o › letra de get right down to it - a-f-r-o
- cauz › letra de laylow - cauz
- dederdrenge › letra de kunstigt - dederdrenge
- judy stone the flanagans › letra de mexicali rose - judy stone & the flanagans