letra de shekere - yemi alade feat. angelique kidjo
i see o be
yemi alade oooo (wombolombo)
i see o be
ma ma ma (wombolombo)
i dey hear the sound of a tambourine o
talking drums and shekere combination (wombolombo)
i see people under the tambourine o (wombolombo)
dancing like sey there’s a celebration (wombolombo)
mamawaloko loko o
legbeolo
hmm baba tiserelo ona i’m the only one at home
all i want to do now is dancing wombolombo
so i lock up and keep kokoro labe kondo
waka enter weli well e dey happen uh yeah
come see small pikin ati iya arugbo dey dance
wombolombo (wombolombo)
wombolombo (wombolombo)
legbe olo (wombolombo)
mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo)
gbogbo eniyan so pe onijo kan be
moni mori monini ko da mi lohun
ile onijo pelegbe odo (wombolombo)
o ninu re eko network ati ija
mamawa loko loko o
legbe olo
hmm baba tiserelo ona i’m the only one at home
all i want to do now is dancing wombolombo
so i lock up and keep kokoro labe kondo
waka enter wey the gbedu dey happen uh yeah
come see small pikin ati iya arugbo dey dance
wombolombo (wombolombo)
wombolombo (wombolombo)
i see o be
legbe olo (wombolombo)
i see o be
mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo)
i dey hear the sound of a tambourine o
talking drums and shekere combination
i see people under the tambourine o
dancing like sey there’s a celebration
them go dey dance wombolombo
waka enter where the gbedu dey happen uh yeah
dance wombolombo (wombolombo)
make you no dance wombolombo
’cause them go dey dance wombolombo (wombolombo)
dance wombolombo (wombolombo)
letras aleatórias
- joey moe › letra de raindrops - joey moe
- cereal records › letra de old english (remix) - cereal records
- xj jack › letra de scorpions in my pocket - xj jack
- fordson labs › letra de love me today - fordson labs
- naps › letra de pour la money - naps
- briggs › letra de vicious cycle - briggs
- sain › letra de 8 a.m - sain
- joel holmes › letra de cruisin - joel holmes
- the stranglers › letra de here and there - the stranglers
- almighty u sorcerer › letra de kill bill - almighty u-sorcerer