letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de lust - xtarface

Loading...

god made ohh
hmmmm god made ohh

i’m taking my time
to understand the way you whine
ima you so
pretty pretty
usin ovo
agara gara
my mind

heya

no dulling tonight
bunny i must shoot my shot even if i no get cannon!
oh ohh…

awilo logomba
you dey dance for my mind
every single time i think about your whine
girl i’m l-st in my mind
girl i’m l-st in my mind

awilo logomba
you dey dance for my mind
when i think about your whine
girl i’m l-st in my mind
girl i’m l-st in my mind

party scatter
who let abena rotate her waist
her ukwu na matter oooo
e dey weigh dey occupy sp-ce
she fine like a mermaid
she dey make all the man dem craze
slow it down
you make me lose control
this your love fit take away my soul

awilo logomba
you dey dance for my mind
everything single time i think about your whine
girl i’m l-st in my mind
girl i’m l-st in my mind

awilo logomba
you dey dance for my mind
when i think about your whine
girl i’m l-st in my mind
girl i’m l-st in my mind

oh wetin i go do
cos i love the way you move baby
make you be my boo
na me and you
baby come into my room
see i tell n-ggas for my hood
i’m all about your moves
but you dey use me catch cruise

you be dey spark
wey dey light up my world
i no go smoke
you inspire my thoughts
bunny come make i take off your pant
i no send n0body watching na na
for your love i go gamble my life
you be my remedy
oh energy
come
make i fit settle down

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...