letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de rap god - xerx

Loading...

xerx
u n k
ayayayaya
yeah, before i hop on this beat i wanna give thanks to vertigo africa
because they call me and i know am radical
and i’m trying my best i ain’t got vocals
but punch the bars with some punch lines and c eh!
make una hear my flows i know say i too bad
i know say i dey try my best no be today we started
no be today we done dey start all this rap sh_t thing
na why i come here say make i stand here
see, dey talk say first to come no be first to win
but as i start my best like this
i swear to god many people go come
you go feel thеir flows but i know say my rap e dey hot like d_ for insidе p_
you know na, when you put d_ inside a tight p_
is so hot is so s-xy
i try my best now, i wanna give thanks as i try my best
because i know god is so bless, he bless me, i know i no be fake rapper
i no be fake rapper, when i start to flow for any beat like this
i go k!ll am even the producer go surprise
say which kind guy be this one wey too good like this
and people for nigeria still dey compete like that
i too bad i dey try my best
i dey sing afro, rap and any thing wey you bring
anything wey you carry come i go k!ll am dey go
and i go make people dey confuse but i dey rap dey go
i know say the camera man don dey confuse
because i don make the guy, e just dey do
i dey sing like say i dey do comedy e dey feel the remedy
very soon now, e go feel the melody for inside the rap
i dey give you the bars
e go dey hit you like say them knack you kpako for head
because you go loose control
omo see the guy done the shake him head
like say he smoke colorado and he don kolo abi no be so? na so!
me i dey rap e go be like say na talk i dey talk
and i go talk e go be like say na rap i dey rap
rap is my food and i never loose my appetite
anything wey you carry come c, me i go k!ll am c
i ain’t give a d-mn f_ about some assh_le b_ches
n-ggas be coming my way
i know this is a competition, if rap is a school
i swear to god i go carry number one i go be the first position, yi!!!
this rap ehn, this rap is our case-study
because me and rap, we get married together
we done put ring for finger and i swear to god
na till die as dem talk am for bible say na the end
you know na fake rapper dey original rapper dey
if you see fake rapper, dey go carry paper, dey go dey speak some sh_t
but when immediately they rap am finish dey go stop, them go finish
but as you see me so
omo rap dey my head, wey full my head like say na basin
i dey fetch am comot
i dey drop punch lines and some bars and i dey met people anywhere i go
i done rap normal for long time na
no be today i start this sh_t na
it is my hand work
god done give me
he done bless me

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...