letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de omalicha - wisdom pro

Loading...

who no know go know

i’m wisdom pro, it’s wisdom pro, na na

when my arms wrapped around you
my plight goes

i no fit tell n0body, n0body how i feel
i’m now enrolled into your school

my ex been teach me lesson

but i know love is real

make we set-up a new standard

call it love standard

then we go standout

make we start am from new chapter, you love how that sounds, fasten your seat belt

i wan dey with you (omalicha)

grow old with you (omalicha)

kiss your lips and hold your body na you wey i chose

(omalicha)

shey you go stay with me (omalicha)

grow old with me (omalicha)
you might also like
born my pikin no divorce me na you wey i choose girl

them no fine reach my baby lie lie oo she be final oo ahh ahh

tell other girls to avoid me bye bye oo, i don find my own ahh ahh

oya ro ro te te show them something okpekete go low my bebe my bebe my bebe my bebe ahhhh ahhh ahhhh

i know i know love is not enough
i know i know promises are bluff
i know i know love no dey my blood

sisi if na beauty dah afo ada ukara

my baby no get no drama if them touch you i go cause yawa we j-pa nahh go ghana

oooh gentle dey love me
your love is a drug ohh
others dey jealous mee oo
your love is a must ooo

them no fine reach my baby lie lie oo she be final oo ahh ahh

tell other girls to avoid me bye bye oo, i don find my own

oya ro ro te te show them something okpekete go low my bebe my bebe my bebe
oya ro ro te te show them something okpekete go low my bebe my bebe my bebe

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...