letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de touchdown unilorin freestyle (tuf) - wers lee

Loading...

oshamo!
gbagbe f-cken
oh shot!
shombe shonfor shonsa

touchdown in my school ooo
i don talk am before, de javu ooo
you no get iphone, mehn!, you zoned out joor
fine girls go dey look you like fool ooo

touchdown in my school na
hot sun like we up in kaduna
senate building be like palace
sslt be like oke kura (yea, naso oo)

touchdown in a no-time play
na yahoo boys con dey hold fine babes
some b-tty boys just wanna get laid
and na every night dem dey go skyway

touchdown if you feel better
our exams we dey scream enter
jokes on you, i dey laugh you bro
you wan wear white go cbt centre

touchdown! nono dey my head
social media just dey k!ll my friends
i see one hot babe live on instagram
i see her real life, i just shake my head

touchdown! but my face don scarce
i dey go night class, oh lord! make us pass
because in this school
you can chase money, you can chase fine girls
or you chase first class

touchdown! make i keep my calm
i dey talk true, you dey feel my jam
if na probitas abi doctrina
abeg free me joor, everything na scam

you know martins feelz? he’s from my school
even sess beats? he’s from my school
odunlade sef? he’s from my school
cdq woss wobi gan? he’s from my school (ah)

touchdown! if i no touchdown
because they won’t know if i no talk now
dm me if i don vex you, i owe you item 7 mehn
or we go grubtown (na play ooo)

touchdown! sh0m- khalifa?
sh0m- lit niyih? sh0m- sambisa?
sh0m- empire? sho tun mo spinii?
awon elehi nt’asho, won kin t’akisa (ah) (kuronbe!)

touchdown when i no touchdown
waka jeje inside unilorin make malomo no go catch you
cos if malomo catch you,…. —inaudible—–
dannex abeg wetin do mic na (ah! omo ton so)

ehn ehn! waka jeje inside unilorin make malomo no go catch you
if she catch you…. —-inaudible—-
ah ah, wetin do this mic na

yea!
gbagbe focken!
i no say anything ooo
a wise man once said nothing
(dremo) ayaya!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...