letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de soweto girl - weglobe

Loading...

[intro: voictag & jayfeelz]

smithbeatz dey mad o
it’s weglobe music
chukuju chukuju chukuju chukuju chukuju
jayfeelz!

[pre-chorus: jayfeelz]

she put me on a ten toes
manna met her in ibiza on my way to soweto
she got me balling like fernando
shawty looking like a cream drink irish like potato
anytime i go come through
anything wey you want baby girl i go buy two
heaven know say me no lie you
imma giving you the loving you want i no dey whine you
come and give me the body the body girl
i be like girl
if you no go give me let another girl come over herе
okay
make she come ovеr here
[chorus: jayfeelz]

one two three okay
oshamo
omo fresh like cristiano
manna burn like mikano
omo ride like picanto
shey odayomo
pami goro goro se kia ja lo
me i no go like to dey fara gan
but if you do any how we go fire gun

[verse 2: jayfeelz]

all these n-ggas dem gather dey wait for my downfall
mo gidi gan, gidi gan, gidi gan me can’t fall
even when dem dey pray make we fall from the 4th floor
mo gidi gan, gidi gan, gidi gan we stand tall

she put me on my ten toes
manna met her in ibiza on my way to soweto
she got me balling like fernando
shawty looking like a cream drink irish like potato
anytime i go come through
anything wey u want baby girl i go buy two
heaven know say me no lie you
imma giving you the loving u want i no dey whine you
[verse 1: jayfeelz]

come and give me the body the body girl okay
i be like girl
if you no go give me let another girl come over here
make she come over here
oshamo
omo fresh like cristiano
manna burn like mikano
omo ride like picanto

shey odayomo
pami goro goro se kia ja lo
me i no go like to dey fara gan
but if you do any how we go fire gun un

smith beatz dey mad o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...