letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de handcuff - vvice

Loading...

vvice official oh ee
yee ee eee eee eee eeeee oo oo
ba_ba ba_ba
baba my hands up oo..
aa ee oo na na oo na na

baba, baba my hands up oo
i say remove my hancuff oo
sey be dey hold me for ransom oo
baba, baba my hands up oo
i say remove the handcuff oo
sey dem hold me for ransom oo

(up to date oo
inside the life we dey so
money dey make man craze oo
money dey make man craze oo) 2×

(see me cry ma ma ma
where you dey tubaba
why you make me suffer
why you make me suffer) 4x
(up to date oo
inside the life we dey so
money dey make man craze oo
money dey make me craze oo) 2x
see me cry ma ma ma
where you dey tubaba
why you make me suffer
why you make me suffer

baba, baba my hands up oo
i say remove my handcuff oo
say dem hold me for ransom oo
baba, baba my hands up oo
i say remove the handcuff oo
say dem hold me for ransom oo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...