letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de our father - vsagz

Loading...

our father
who hath in heaven
shey you dey see

my struggle
shey you dey see
my hustle ooohh
when i go hammer
i wan dey successful
make i dey live life also
i want the root of all evil ooohh

i dey my lane, i no dey bother people
e get so many people, wey dey plan me evil
so many people wey dey jealous me oooh
dem see say i dey run, dem want to turn me cripplе
dem tell me say i gats chop lifе o
to get money must i lose my soul
is it because i dey turn up o
dem carry my matter for midnight o

i want to ball like delima
(ronaldo)
if you like call me sinner
(na you know)
i no want come dey talk say
(had i known)
ye! had i known

i must to make am i no dey hear word o
steady on my grind until i get block o
dem see say i dey come they mount road block o
e be like say dem no dey fear god o
so i say jah!
please don’t let me fall
i’m giving it my all
please don’t let me fall
ahahah

our father, who hath in heaven
shey you dey see my struggle
shey you dey see my hustle ooohh
when i go hammer
i wan dey successful
make i dey live life also
i want the root of all evil
ooohh
no other power lord na you na i dey put first
bless me make my hustle no dey fruitless
and sometimes i dey really feel helpless
cus my house rent na another man’s rolex
i no come here to argue or debate
everybody wan be fisherman
but who go be the bait
put me for the big league i no wan relegate
so that people no go ask bro
you no dey see your mate
i don tire to dey hear say life na turn by turn
don tire to dey hear say e go come
so when you dey the top no forget
who make you fall
and when you score that goal no
forget who pass the ball

i no get time to dey take things slow
i gat my mind on my money o
i no go stop untill i get the dough
ahahah

our father, who hath in heaven
shey you dey see my struggle
shey you dey see my hustle
ooohh
when i go hammer
i wan dey successful
make i dey live life also
i want the root of all evil
ooohh
i no get time to dey take things slow
i gat my mind on my money o
i no go stop untill i get the dough
aahah
i no get time to dey take things slow
i gat my mind on my money o
i no go stop untill i get the dough
aahah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...