letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de small daddy (feat. k'stone) - viril

Loading...

small daddy
girl you looking sharp i know
girl you looking dapper now

omo loun need owo
before i go fit knack am now
can i be your small daddy
and you’ll be my own chargie
i know say u get papa
but e no fit do pass me
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy

your father dey drive camry
make i dey cruise bentley
enter ur community
make dem spray everywhere make e look s-xy
my n-ggas on white agbada
una too dey look person
party na till 10 a.m, my brothers don dey ball since 4:30
from the church to a pool party
and i baptise you with some hennessy
ma lo gbe 21k mi jona
mo savage gan, omo u go learn lesson
i’ve got no fame for a drama queen
i no born girl wey like dey vex person
and if your father lose guard you
call on me girl, me i no dey shenk person
i be small daddy

girl you looking sharp i know
girl you looking dapper now
omo loun need owo
before i go fit knack am now
can i be your small daddy
and you’ll be my own chargie
i know say u get papa
but e no fit do pass me
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy

skilogy
she said i can’t be her small daddy
i tell her say make she leave that thing
sho ti ju kamikaze
emi ti mon wa aston martin
i got blessed before i clocked thirty
fresh boy, i no dey do dirty
i can’t lie girl u look s-xy
i’m not the type wey dey fool person
e dey for ur body me sef i know
ahh ehh
gusto, i used to feel, when i take a look at you
ahh ehh
money in the bag for you
anything wey u like for choose
bad man with the sauce & juice
small daddy on the line for you

girl you looking sharp i know
girl you looking dapper now
omo loun need owo
before i go fit knack am now
can i be your small daddy
and you’ll be my own chargie
i know say u get papa
but e no fit do pass me
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...