letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de pray ( prayer request ) - victor merit

Loading...

intro
victor merit
hero studio
xray on the mix

vs 1
the victor has the victory
the first’s called the merit
last year i had the christmas without the merry eh
life been tough but we gat to make the money
like a vagabond just dey waka for the money ah
even when dem say i dey gbona feli feli
no be my power na ur grace & ur mercy lord ( oh na na)
just for the paper me don leave for the city
oh my god… i need to make mama happy

hook
e don tey we don dey fire katapult
everyday we pray to god to hit the jackpot eheh
oluwa show some love
cos if e no cl!ck, enemies go rejoice

e don tey we don dey fire katapult
everyday we pray to god to hit the jackpot (oh na na )
show some love
cos if e no cl!ck, enemies go rejoice

chorus
so me pray for blessings… amen
i dey pray for alubarika eh oh wey ehh
so me pray for blessings… amen
as i dey work, i dey pray i dey work oh wey ehh

vs 2
struggle dey for street
though some dey work, some dey dey steal
oluwa me dey pray for blessings
make the pay come after stressing

men dey struggle ne’wiwe(no joy)
and n0body knows ‘morrow yet
oluwa biko bless me today
daily victor merit dey pray ( oh yeah)

hook
e don tey we don dey fire katapult
everyday we pray to god to hit the jackpot eh eh
oluwa show some love
cos if e no cl!ck, enemies go rejoice

e don tey we don dey fire katapult
everyday we pray to god to hit the jackpot (oh na na)
(oluwa) show some love
cos if e no cl!ck, enemies go rejoice

chorus
so me pray for blessings… amen
i dey pray for alubarika eh oh wey ehh
so me pray for blessings… amen
as i dey work, i dey pray i dey work oh wey ehh ( work oh wey ehh)

bridge
been suffering and smiling but some people just dey roboto
no money no honey, all the girlie just dey fashi us
dibi daba daba dobo me i wan jogodo
oluwa till you bless, we go dey for one sokoto ( trouser)

chorus
me pray for blessings… amen
i dey pray for alubarika eh oh wey ehh
so me pray for blessings… amen
as i dey work, i dey pray i dey work oh wey ehh (as you dey work dey pray ehh)

outro
oh yeah
oh yeah
kchizzy productions

end.

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...