letra de normal - victor ad
intro
i dey fear you
redeye for them
craze
verse 1
omo i stand the well with my ten toes
give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
no be everything a man see e mouth suppose to dey talk
i put in the work oh move different with my work oh
if them go left i go right for them
if them go back i go front for them
if them movе side i change am for them
if thеm wan run i take flight for them
oh yeah yeah yeah otilo
them join but them no fit catch
them wan spoil wetin god done patch
chorus
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
verse 2
in a world of many normal people
my eye dey red my head dey hot
i no be normal people
and who normal don end for here
you wan be normal people
you still dey sleep with your eyes close
like you be normal people ah
in a world of many normal people
my eye dey red my head dey hot
i no be normal people
and who normal don end for here
you wan be normal people
you still dey sleep with your eyes close
like you be normal people ah
oghenebiko oh
chorus
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
letras aleatórias
- lucas altuzarra › letra de tu mundo - lucas altuzarra
- cosmetic › letra de la luce accesa - cosmetic
- dashawn shaunta › letra de window pane - dashawn shauntá
- ycam › letra de la tortillera - ycam
- playboi carti › letra de nowadays - playboi carti
- idek lmao › letra de chodepro - idek lmao
- blowfly › letra de the sperm is gone - blowfly
- inna › letra de hot (hardforze remix) - inna
- eshi › letra de ganz - eshi
- lil kesh › letra de igba iponju - lil kesh