letra de midf (na money i dey find) - victor ad
no fit envy person
wey no know god
e be like e soldier
wey no hold gun
i pray to jehovah
as i dey labour
na money i dey find oh
lordy bless e my family
and my neighbors (abegi bless us oh)
i know sometimes
we too dey mess up
but we pray for your mercy
and your favor
na money we dey find oh
person wey no get helper
don dey give light to nepa
if dem wan try to check am
make dem no go forget am
say na god e dey guide o, guidе o
jesu christi oba mimo
person wey no gеt helper
don dey give light to nepa
if dem wan try to check am
make dem no go forget am
say na god e dey guide o, guide o
jesu christi oba mimo
you see this e hustle
no get days off
once you don land
you no fit take off
na baba god be pilot
na him dey take off
na money i dey find o
we go work and e work
we no go give up (no go give up o)
i never see wetin wan break us
till we get e d dough
and lambo urus
na money we dey find o
person wey no get helper
don dey give light to nepa
if dem wan try to check am
make dem no go forget am
say na god e dey guide o, guide o
jesu christi oba mimo
person wey no get helper
don dey give light to nepa
if dem wan try to check am
make dem no go forget am
say na god e dey guide o, guide o
jesu christi oba mimo
letras aleatórias
- hassmonstas demonenpark › letra de internet-opfa (video version) - hassmonstas & demonenpark
- ria boss › letra de bad mama - ria boss
- the dead rabbitts › letra de ghosts in my bedroom - the dead rabbitts
- t9 › letra de f.a.m.e. - t9
- kora winter › letra de ende aller wege - kora winter
- willie nelson › letra de invitation to the blues - willie nelson
- the frogs › letra de weird on the avenue - the frogs
- tech n9ne › letra de ptsd (wickid da kid remix) - tech n9ne
- black dylan › letra de you're getting stronger - black dylan
- yung simmie › letra de kill bill - yung simmie