letra de pray - victony
[chorus]
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
[verse 1]
cos me energy high
dey talk say me ah craze oh
oh i no fit to be their mate
i no fit lie, you no fit to relate
if i open my mind and you bury up your face oh
inside, you gats gbes
this smile i carry for my face oh
e dey hide wetin i dey face oh
[pre-chorus]
i don dey wait for all of them
dey don dey wait for me too
dey don dey pray make i fall again
but my mama dey pray for me too
i don dey wait for all of them
dey don dey wait for me too
dey don dey pray make i fall again
but my mama dey pray for me too
[chorus]
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
[verse 2]
too many talk wey dey make man vex but i no fit come dey explain myself oh
carry my cross and i face my fears and feeling my pain as i shed my tears
one day all man go meet for heaven
until then i dey chase my bread oh
been on my grind on the 24/7
only my neck wey fit carry for my head oh
[pre-chorus]
i don dey wait for all of them
dey don dey wait for me too
dey don dey pray make i fall again
but my mama dey pray for me too
i don dey wait for all of them
dey don dey wait for me too
dey don dey pray make i fall again
but my mama dey pray for me too
[chorus]
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
they wanna know
tell me what they wanna know
letras aleatórias
- frank watkinson › letra de hallmark video. - frank watkinson
- winona forever › letra de tall tale - winona forever
- young daresalama › letra de peleka habari - young daresalama
- naiboi › letra de kenya power - naiboi
- miri mesika מירי מסיקה › letra de hu - הוא - miri mesika - מירי מסיקה
- mickey mouse › letra de me & mickey theme song - mickey mouse
- naiboi › letra de sondeka part 2 - naiboi
- alexandra matrix › letra de na mapi - alexandra matrix
- almondmilkhunni › letra de cryin' in tha car - almondmilkhunni
- lucas hakai › letra de fresh - lucas hakai