letra de agogo - vicarman
(intro) : a me man vicarman dey here so
(solo 1):
no music and no celebration…
celebration na na
this music go k!ll every tension…
k!ll the tension yaga
you see say i no lie ye… i no lie rara
i search but i nor find e… i no find ebagha…
as the music dey play… make una dance well a
them say na play play… the thing go turn to player
some dey pop dem moet o, some dey pop pure water. oya na!
ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke…
ehn ehn…………………………….
(chorus) :
i like the you buggy down…
you dey enter to the right plan…
if you don tire for the fry pan…
fire dey there make you try am… (x2)
agogo, kom kom, kom kom, kom kom…
ekwe, kom kom, kom kom, kom kom…
agogo, kom kom, kom kom, kom kom…
ogene, kom kom, kom kom, kom kom…
(solo 2):
solid star :
shabba…
luwe luwe luwe luwe
na only you wey dey do me welli o…
among the other girly o
na only you wey dey shine the lighti o…
luwe… luwe…
luwe make me get suwe…
paint you black baba suwe…
paint you black baba suwe…
no music and no celebration…
this music go k!ll all tension….
(chorus) :
i like the you buggy down…
you dey enter to the right plan…
if you don tire for the fry pan…
fire dey there make you try am… (x2)
agogo, kom kom, kom kom, kom kom…
ekwe, kom kom, kom kom, kom kom…
agogo, kom kom, kom kom, kom kom…
ogene, kom kom, kom kom, kom kom…
(solo 3):
ehn ehn… dancier
make you dance away you pain and your sorrow
carry a, i dey tell you everyday who know tomorrow
em, aya ya ya ya ya ya ya…
ehn ehn! ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke ke
ah em!
beautiful ladies pon the dance …
make we see who better pass…
this gbedu e enter class… fine fine baby, oya na
no retreat and no surrender…
this no be play play play something…
oya mr. dj, put am pon repeat and revers. yeye
(chorus) :
i like the you buggy down…
you dey enter to the right plan…
if you don tire for the fry pan…
fire dey there make you try am… (x2)
agogo, kom kom, kom kom, kom kom…
ekwe, kom kom, kom kom, kom kom…
agogo, kom kom, kom kom, kom kom…
ogene, kom kom, kom kom, kom kom…
letras aleatórias
- the lone bellow › letra de the restless - the lone bellow
- beyonce › letra de suga mama (remix) - beyoncé
- tatiana manaois › letra de this other person - tatiana manaois
- don mills › letra de mills' gon do it - don mills
- maerzfeld › letra de hübschlerin - maerzfeld
- lil freaky › letra de aruba - lil freaky
- guster › letra de barrel of a gun - live from portland, maine - guster
- leone › letra de kiara e kion - leone
- ryan › letra de pain - ryan
- martyns › letra de interim - martyns