letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de money - venox

Loading...

call the paparazzi, call the paparazzi

venox o eh

when money no de
e dey cause pandemic
the way them go run
e go do you like magic oo
and if you call them
na additional problem
my brother poverty na b-st-rd
but when money dey the party go scatter

my brother get sense o
(dem be think say you dey jons 2x
now dem are calling you boss)
cause when money no dey
(dem be think say you dey jons 2x
now dem are calling you boss)

verse 1

monеy dey cause problem o
monеy still dey solve problem o
and if you no come get sense
your raggae go turn to blues
wetin man go do
if money no dey wetin man go chop
if money come dey expenses go come
e no easy to be a man o

so baba show me the way o
(make i no lose say i dey find the money)
oluwa b-tter my bread o
(make i no loss say i dey find the money)

when money no de
e dey cause pandemic
the way them go run
e go do you like magic oo
and if you call them
na additional problem
my brother poverty na b-st-rd
but when money dey the party go scatter

my brother get sense o
(dem be think say you dey jons 2x
now dem are calling you boss)
cause when money no dey
(dem be think say you dey jons 2x
now dem are calling you boss)
verse 2

when money dey your friends go dey
when money no dey your friends go run
so make you choose your friends well o
maka onye nwe mmadu ka onye ji ego

we dey pray for the milli milli eeh
cos dangote no geti two heads
we still dey pray for the billi billi eeh
billi gate na person pikin o
shebi na person wey born billi gate o

oluwa make you wire o wire o biko wire me o (2x)

when money no de
e dey cause pandemic
the way them go run
e go do you like magic oo
and if you call them
na additional problem
my brother poverty na b-st-rd
but when money dey the party go scatter

my brother get sense o
(dem be think say you dey jons 2x
now dem are calling you boss)
cause when money no dey
(dem be think say you dey jons 2x
now dem are calling you boss)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...