letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de dey alright - venox

Loading...

chorus

kedu ifem ga akolu nnem o
wetin i go tell my mama o
if i no buy mama new house kilode
if i no buy mama white benz kilode
i dey pray say
make we dey alright o
make we dey alright o
we go dey alright
las las we go dey alright (2x)

verse 1

my agenda for life na to make the money o
and if i make the money girls go dey call me their honey o
we dey grind from sun up to sun down but still no money o
hunger don beat man for the street wе dey do am for money o

ah ah ah poverty jakpa
ah ah ah onwuitе jakpa

god your ways e no be our way
if no be your way, e no be my way(2x)

kedu ifem ga akolu nnem o
wetin i go tell my mama o
if i no buy mama new house kilode
if i no buy mama white benz kilode
i dey pray say
make we dey alright o
make we dey alright o
we go dey alright
las las we go dey alright (2x)

verse 2

i been do conductor my brother life no funny o
dem been send me comot for school cos we no get money o
my guys no dey pick my call cos i no get money o
dem dey tell me motor don full make you go make money o
i been dey wear one shoe one cloth dem dey call me johnny o
but thank god story don change cos i don get money o
eyaaa
wetin man go do if no be god o
i don dey see food chop omo na god o
i don dey dash people clothe still na god o
thank god say man no be god o

kedu ifem ga akolu nnem o
wetin i go tell my mama o
if i no buy mama new house kilode
if i no buy mama white benz kilode
i dey pray say
make we dey alright o
make we dey alright o
we go dey alright
las las we go dey alright (2x)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...