letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de novalistic - tscrpt

Loading...

omo tscrpt, na you
aye yah
ohh, ohh, ohh

ina time since jaiye enter for my head
(for my head)
as i hustle tire, person no dey rest
(ooh aye)
all the talk dem talk no push me to my edge
(nah)
now we bring the vibes wey chook you for your chest
hmph
now they tell me “mo gbono”
(mo gbono)
dem dey talk as if say dem sabi where we come from
(come from)
ah-eee, ahhh-ahh
now it’s me wey they consult
for the gbedu wey make you to pa rum pum, pum, pum (gbеdu, gbedu)
pa rum pum, pum, pum (ahh)
cause

you don’t
ooh-ooh
da-da-da
da-da-da
aye
now thеy tell me “mo gbono”
you don’t
ooh-ooh
da-da-da
da-da-da
aye
ma jo, ma jo, ma jo
da-da-da
da-da-da
aye
ma jo, ma jo, ma jo, ma jo, ma jo
da-da-da
da-da-da
aye
woah
e be the ting wey dey my mind wey dey turning me tonongo
i be the one who dey sight bad mind who dey try me bolo-lo
i just wanna live my life on the low-low-low
on the low-low-low
tomorrow, e no dey promised
so tell your padi, je ka lo faaji
shebi you no say you and your girlies
won ni wa le mi
wetin man go do for this life, yo-yo-yo
shebi you no say the money correct?
uhh

you don’t
na-na, na-na
ooh-ooh
da-da-da
da-da-da
aye
on the low, low-low-low
you don’t
ooh-ooh
da-da-da
da-da-da
aye
da-da-da
da-da-da
aye
da-da-da
da-da-da (on the low, low-low-low)
aye
na-na, na-na, na
woah ohh ohh
omo tscrpt, na you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...