letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de think am - troms

Loading...

you sef think am
you sef think am o
if i no get shey you go dey

if i no work shey you go ride with me o
omoge

me i no wan gum body o
so baby wait for me o
ise loun so mo nu bi oko

i’m sorry for those things that i said to you
and the ways that i treated you
you gave me your all but i abandoned you
you calling my phone but i banged on you
o sha mo pe i gotta work o
and you know money be the koko o
owo la fin sho mo birin lady o
and you know i love you denu denu o

if you no work you mo go chop o
if you no get them no go love o
say ah baby me i no wan dull o
dull o

you sef think am
you sef think am o
if i no get shey you go dey
if i no work shey you go ride with me o
omoge,

me i no wan gum body o
so baby wait for me o
ise loun so mo nu bi oko

you know say i no go matter if i no get raba
say all your friends go dey tell you say omo yi
ko lowo oje oje j-pa o yeah yeah
but i wan make them see you make them see say oluwa don try o yeah
say all the things wey you wear for your body na original no be bend down yeah yeah

if you no work you mo go chop o
if you no get them no go love o
say ah baby me i no wan dull o
dull o

if you no work you mo go chop o
if you no get them no go love o
say ah baby me i no wan dull o
dull o

you sef think am
you sef think am o
if i no get shey you go dey
if i no work shey you go ride with me o
omoge

me i no wan gum body o
so baby wait for me o
ise loun so mo nu bi oko

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...