letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de vanity - tonyy moe

Loading...

i don dey feel pain, my people suffer plenty
dem no dey see road, dem no know wetin be real

this life na cycle, history just dey repeat enself

vanity pon vanity my people loose their sanity

you wey buy the first thing, na you get the oldest

all because of hunger person k!ll en family

i just dey reason am, the thing just dey sadden me

why you haffi k!ll another man for your greediness
why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code

why you got no love inna your hеart
if you die today you leave everything behind

make you show love to be people you see around
tomorrow get belle,you no go fit abort am

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...