letra de vanity - tonyy moe
Loading...
i don dey feel pain, my people suffer plenty
dem no dey see road, dem no know wetin be real
this life na cycle, history just dey repeat enself
vanity pon vanity my people loose their sanity
you wey buy the first thing, na you get the oldest
all because of hunger person k!ll en family
i just dey reason am, the thing just dey sadden me
why you haffi k!ll another man for your greediness
why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code
why you got no love inna your hеart
if you die today you leave everything behind
make you show love to be people you see around
tomorrow get belle,you no go fit abort am
letras aleatórias
- letra de you don't know my name - ph-1
- letra de derrubando máscaras tipo afeganistão - dilsim mc
- letra de transparente - karma sudaca
- letra de Tag - Juice WRLD
- letra de breathe slow - rook1e
- letra de november dreams - hendersin
- letra de letter to my bestfriend - gothurted
- letra de beautiful life - nas
- letra de cicatrices - kalimba
- letra de w o o d z - noahpaon