letra de e.g.a.e.b - tonyy moe
moe
na na na
na na na
na na na
shebi na me dey love since
una dey use sense i don know
(know know know)
i try to fit in but my insecurities no go let me
so i tell my truth
and challenge myself to face my fears
so i fight for my freedom break from tradition
surely there must be better
struggle to see the truth
christ be my identity
no be say i no sabi
no be say i no sabi
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
e get as e be the matter, the matter e thick
but nothing too big for god to handle
no storm fit off this candle
nothing wey jah no fit do
mesef i get talent and i no get equivalent
and i learn from the best o
me sef i be bestest
but i dey face test
and i dey cry o
and i be lion
but n0body see me when i dey cry o
and i dey try o, when i reach outside i go smile o
i no get choice but to smile
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
letras aleatórias
- letra de blu di sera - claudio sirigu
- letra de treat u better - kgoon
- letra de tae flexo x lil rich - dtb - tae flexo
- letra de wilder - reezy givenchy
- letra de adore (sunday afternoon version) - cassiøpeia
- letra de you don't know that i know - jenna raine
- letra de sever - nisa (music)
- letra de zobacz - młody west
- letra de goldmedal/bananabread - camo (satx)
- letra de cité (mon poto rmx) - lil fix