letra de jeje - tonife
dubi do bi dodo para para terere
parara ra rara ra rere rara
(vibes)
many years ago i use to be a bad boy
life turn around and now
i’m used to being a good boy
e no mean say sometimes
i no fit be a rude boy
kole talara omo oba koma ku dansaki
i try to dey keep i no wan to dey show am
jeje je lomo eko n lo
jeje je lomo eko n lo
jeje je mi ni mo n se
jeje je lomo eko n lo
i no dey find trouble
jeje je mi ni mo n se
i no likе to dey pass my boundary
jeje jе lomo eko n lo
abeg no look for my trouble
jeje je ni mo n se
because na royal rumble
jeje je lomo eko n lo
broda kabiru kilagbe kilaju
aunty ibidun ewa so fun egbon yin
wetin he no fit finish make e no start
hmmn i dey talk my own ohh
wetin he no fit finish make he no start
abi cool guy ohh
no mean say craze no dey for head
on gba lori mi oh but
jeje je lomo eko n lo
jeje je mi ni mo n se
jeje je lomo eko n lo
i be gentle guy to the call
jeje je mi ni mo n se
i no dey like to find trouble
jeje je lomo eko n lo
abeg no look for my trouble
jeje je ni mo n se
jeje je lomo eko n lo
broda kabiru kilagbe kilaju
aunty ibidun ewa so fun egbon yin
wetin he no fit finish make e no start
letras aleatórias
- lozr › letra de somnar vaknar - lozr
- perky › letra de origami - perky
- rafael valente › letra de fogo na bomba - rafael valente
- ektor › letra de gram pod nosem - ektor
- crewsont › letra de just die - crewsont
- amanda barrick › letra de big sur - amanda barrick
- 6thithlord › letra de the nephilim - 6th$ithlord
- hins cheung 張敬軒 › letra de 女神 (neoi5 san4) (live at hong kong coliseum 2018) - hins cheung 張敬軒
- marlon craft › letra de drowntime - marlon craft
- angsa serigala › letra de untuk sama - angsa & serigala