letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de denge - tobooh g

Loading...

denge

oh noooo
yh
tobooh g baby o

call me boss
owo yapa otun shekun sinu purse

won bi mi o o o
are you chopping life
yes of course

denge pose o
rora denge pose o
today i fit pull in a porshe
tomorrow i fit pull up in ghost o

i’m a rapper
i’m a singer
wey dey give dem ginger
every song na banger

january to december
steady give dem fire
tobooh no dey tire
lai lai

everyday we hustle for the mula
alaye give me my raba
lojojumor ni mummy gbadura
ka lowo ka jaiye ka dagba

call me boss
owo yapa otun shekun sinu purse

won bi mi o o o
are you chopping life
yes of course

denge pose
rora denge pose
today i fit pull in a porshe
tomorrow i fit pull up in ghost

me i came from the ghetto
came from the street
everyday we dey hustle
for wetin we go eat
n0body go send you
this life no be beans
so i get up on my feet
so my pikin sef go eat

mo fe lowo bi adenuga o
adeleke otedola o
alaye bami do wire
ka gbowo salor si marleysia o

owo ni coco
i don’t wanna go broke
ogbeni funmi lowo
kin jaye lor monaco
hustling for though
very soon i go blow
waiting for time
so
mo le denge pose o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...