letra de robo - tobby drillz
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
back when i be pickin’ i remember
when the people colder than december
but e no still concern me
cos the people dey try me e
but baba god na my defender
now dem follow bumper to fender
but i know say na whining
i blind my eyes to their timing
mix up the hate like na blender
where the girls soft and tender money
dey money dey now
i call the gyal make dem join e
where the men dem wey wan enter
girl dem report to the center
say money dey money dey
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
say they want to feel my
letras aleatórias
- big deiv › letra de modos - big deiv
- lucro › letra de ybkm - lucro
- loren › letra de endemoniados - loren
- tini lin › letra de каждый день (every day) - tini lin
- whitener › letra de windrider remix - whitener
- tk sean › letra de go get ha - tk sean
- kala yatri › letra de laisse place à la b - kala yatri
- kind of like spitting › letra de a song for you - kind of like spitting
- unprocessed › letra de exhale - unprocessed
- young diamond › letra de more love more hate - young diamond