letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ori mi - tobby drillz

Loading...

ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya
o o

i just want the plenty live life happy
make my people jolli make my people faaji
oga correct if you sabi call aunty janet
she too pretty e e
one day i see chilling i see
smooth sailing with my guys for the high sea
gyal dem plenty might get lucky
keep it hundred cos the men here them sabi

ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya

no story more glory to the men
n0body holy but still i dey surpass all of them
kilode kilode all of them dem dey talk
dem just wanting my end
i dey my sp-ce dey my end
i dey my dey, dey your dey
i no want no new friends
one day i see chilling i see
smooth sailing with my guys for the high sea
gyal dem plenty might get lucky
keep it hundred cos the men here them sabi

ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...