letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de all over - tipshan

Loading...

#verse
the night still young, and shayo too much
we suppose rub shoulder o – vanessa!
tonight i go hold you down na, and i go do too much yeah
cos i’m getting drunk, shalewa!

#chorus
it’s 2 o’clock in the morning, shey your friends go come over?
(l’eko!)
make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
shey tonight we go rock till we tire
and we can do it all over yeah

#verse
i never know wetin girlie give me chop
wetin you start, girl you gotta keep it up
and anything we do, omo shey you no go talk
na this kind life all man wan dеy chop (chop am!)

#bridge
e get as e dey do mе for body, sweet me for my belle
totori my system, goosebumps for my body
come make we cheers to the freaking weekend, i got my henny and lime
and all my men dem dey here, they always dey on time
#chorus
2 o’clock in the morning, shey your friends go come over?
(l’eko!)
make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
shey tonight we go rock till we tire
and we can do it all over yeah

(l’eko!)

#chorus
it’s 2 o’clock in the morning, shey your friends go come over?
make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
shey tonight we go rock till we tire
and we can do it all over yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...