letra de hot boy - timo start
i want to activate
fumi alumo bitters, small beef and kpomo
i want to jubilate
call agatha make she bring her friends make them nor nor
i want to celebrate
tell the bar man na my cup e need some shekpe
i want to calculate
timo na hot boy may suya no get pepper

me i get four girls from club
i nack all
i get one girl wey dey like comot
she like f–k
as e be five girls e fit turn to war
i no get talk
i be the one guy wey dey like to work
cause i get work
if any kele want make she hold me oh
i want to activate
fumi alumo bitters, small beef and kpomo
i want to jubilate
call agatha make she bring her friends make them nor nor
i want to celebrate
tell the bar man na my cup e need some shekpe
i want to calculate
timo na hot boy may suya no get pepper
i want to activate
fumi alumo bitters, small beef and kpomo
i want to jubilate
call agatha make she bring her friends make them nor nor
i want to celebrate
tell the bar man na my cup e need some shekpe
i want to calculate
timo na hot boy may suya no get pepper
as i dey do anyhow
the people just de talk anyhow
as i dey do anyhow
dem comot my name from gentle man
as i dey do anyhow
my music de play for every town
as i dey do anyhow
dem ug like am dem geti vibe
give them one bottle for there
give them fresh fish for there
give them one bottle for there
give them fresh fish for there
give them one bottle for there
give them fresh fish for there
give them one bottle for there
money plenty for here
i want to activate
fumi alumo bitters, small beef and kpomo
i want to jubilate
call agatha make she bring her friends make them nor nor
i want to celebrate
tell the bar man na my cup e need some shekpe
i want to calculate
timo na hot boy may suya no get pepper
i want to activate
fumi alumo bitters, small beef and kpomo
i want to jubilate
call agatha make she bring her friends make them nor nor
i want to celebrate
tell the bar man na my cup e need some shekpe
i want to calculate
timo na hot boy may suya no get pepper
letras aleatórias
- m00ner › letra de xxlpuff - m00ner
- johnny wakemup › letra de still - johnny wakemup
- das kinn › letra de die knochen - das kinn
- efix › letra de face to face - efix
- ziad zaza › letra de 3alwad3 | عـالوضع - ziad zaza
- mono zabaleta › letra de tu mejor historia - mono zabaleta
- bkler › letra de dans mes pensées - bkler
- the hillbilly thomists › letra de new city - the hillbilly thomists
- sharon forrester › letra de automatic - sharon forrester
- yang da il 양다일 › letra de 사랑이란 (love is) - yang da il (양다일)