letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ebiola papa - timaya

Loading...

hear me now
chulo eh
leggo vibe o

oh lord don’t leave my side my side
side my side my side my side
oh lord don’t leave my side
my side my side my side my side
please god don’t leave my side
side my side my side
oh lord don’t leave my side
my side side my side my side

holy
i came into this world and n0body hold me true
if you no work my guy you no go chop oo for real
the people wey dey laugh where dem dey dey
now dem dey hide for shame
eh egberi father eh
say back inna the days dey tell me no bother ehh
n0body know when i live with ebiola papa o
say right now everybody dem a call me odo true
say mani papa o na gracey papa oh right
na ema papa oh say na maya papa oh right
every time i dey come oh say the people dem dey shout o
na me be zion papa oh n0body come my domot
oh lord don’t leave my side oloun
oloun don’t leave my side oh god
oh lord don’t leave my side
my side my side my side my side
without you god i go high oloun
oh lord i swear i go die
please god don’t leave my side
my side side my side yeah

i’m building up my self everyday
cause all these boys them no come to play
without you god i will go astray
me i no wan hear say water don pass garri eh
building up my self everyday
me i bring light like michael faraday
everywhere we go say we no come to play
me i no wan hear say water don pass garri eh
egberi father eh yeah
say back inna the days dem dey tell me no bother eh chulo eh
n0body know when i live with ebiola papa oh
say right now everybody dem a call me odo oh
say mani papa oh na gracey papa oh
na ema papa oh say na maya papa oh
everytime i dey come oh say the people dem dey shout oh
na me be zion papa oo n0body come my domot oh
no lord don’t leave my side oloun
side my side my side oh god
oh lord don’t leave my side
my side my side my side my side oloun
god don’t leave my side oh god
don’t leave my side h-llo
god don’t leave my side eeh
don’t leave my side
please god don’t leave my side
oh lord don’t leave my side ee ah eh
hear me now

all my life dem never thought that man will ever leave the ground
pick myself and i dust myself and know that i must leave the ground
oh my god i thank you so much cos you never let me down
so n0body for this life wey go ever put me down
eh egberi father yo right
say back inna the days say eyahme father yo
n0body know when i live with ebiola papa oh
say right now every lady them a call me odo oh
say mani papa o na gracey papa oh
na ema papa oh say na maya papa oh
every time i dey come oh say the people dey shout o
na me be zion papa o n0body come my domot o

please god don’t leave my side
my side my side
i don’t wanna go offside
i don’t want my ship to capsize
oh lord don’t leave my side
if you leave my side that one na suicide yeah
oh lord don’t leave my side
my side my side my side my side oh
leggo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...