letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de dance hall king - timaya

Loading...

una dey feel me again
the people wanna hear me again
dance hall king dey here —
say the people demma won know my name
dance hall king now step inna the place
people dey move out of place
dance hall king ya fit step ina the place
the people they ran out of place
rom popopom
everybody jumpompom
see all my ladies rom popopom
see all my girlie oh dem popopom
everybody feel me again
everybody holla my name
thе people demma shouting my namе
dem say me i too much inna the game
see they won take me out of place
dem try but they cannot displace
number one chilling at this place
enough dance hall that is my place
every time i come me get my sp-ce
dem say the boy e don crase
everytime i come i dey make dem dey crase
the people dancing like say dem blaze
i say rompopopom
see all my girl chochochom
see all the people jumppopompom
see everybody they ropopopom
dance hall king now step ina the place
people they move out of place
dance hall king ya fit step ina the place
the people they run outta place
rom popopom
everybody jumpompom
see all my ladies rom popopom
see all my girlie oh dem popopom
see demma feel me now
demma know me
everywhere me go the people demma fi a love me
and the style i bring the people demma fi accept it
sanko see the people demma chop it
chop it on a give it
dance hall me keep it
they call me do it
and the people demma love it
follow me follow me — girls demma fi chop it
ah ha, and the style i do —
i say rompopopom
tell all the girls dem jumppopopom
mama and papa jumppopompom
i dey make the people dey jumpopopom
dance hall step ina the place
people they move out of place
people they cannot replace
and me — them na so dem chase
dem wanna chase they cannot replace
the number one that is my place
dance hall king, yes that is my place

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...